FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics

FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics
  • FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics. Hello all of songlyricshouse visitors. Now we will share :"FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics." i really hope that you like this song lyric.

    FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics


     Over one million reasons I got to give Jehovah praise everyday
     If your eye don see the thing wey I see
     You go follow me jubilate
     As enemy dey plan ontop my matter
     Abasi dey blow dem enter gutter
     No fear anybody wey no be Godi
     Wey your shoki? chai
     Better start to believe in yourself
     Don’t you ever give up on your dreams
     Permit nobody to run you down
     Respect yourself, ore mi joko o [rora joko]
     Ota re lo ni’soro [awon lo ni’soro]
     Padi mi mama pokunso no
     For the mean time

     Rora ba mi Pamuregeji
     Regeji regeji ‘rege o Pamuregeji
     I say pending the time when promotion go come
     Rora bami Pamuregeji
     Regeji regeji rege o Pamuregeji
     Pamurege pamuregeji

     See some people in life
     Dem mouth e be like Ebola
     Dem want make you kpai
     Dem go do dey talk dey do say na dem only dem sabi pass, all na lie

     Na so so mistake, dem go dey see o
     Your future nko, dem no go believe o
     All dem sabi na to run you down [run you down]

     Better start to believe in yourself
     Don’t you ever give up on your dreams
     Mama jeki won run you down
     Respect yourself, ore mi joko o [rora joko]
     Ota re lo ni’soro [awon lo ni’soro]
     Padi mi mama pokunso no
     Rora do yourself a favor
     Pamuregeji
     [Oya shoki]
     Regeji regeji ‘rege o pamuregeji
     If you believe you’re a winner o
     Pamuregeji

     Regeji regeji rege o Pamuregeji
     Oya let me see you put your hands up and jubilate
     Pamuregeji regeji regeji rege
     Lift your hands up ko komole

     A re ko mu’jo jo
     Pamuregeji regeji regeji rege o
     You see this life anything you put inside na wetin you go collect
     No over yarn, no hurry hurry
     Make you no go regret
     Shey you see, the rich getting richer
     Shey you see, the poor getting poorer
     Shey you see, the happy getting happier
     Omo the choice na your own o
     Turn it up, turn it up ah

     No dey do like suegbe
     The name wey you call yourself
     Na e everybody go dey call you oo
     Celebrate celebrate ah
     Ma ma woju anybody

     If you’re happy and you know it

     Put up your hands and say
     Everybody move to the centre
     Mnn step to the beat ah
     Bia nwokem everybodi follow da leader
     Pamu pamu
     Mnnn, dance to the beat ah
     My brother biko dey shout o
     Pamuregeji
     Pamuregeji
     Pamuregeji regeji
                        

    You are reading: FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics


    Thanks for your visit to this songs lyric.

    That was FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics

    That was FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading FLOROCKA ft. SUNKEY - Pamuregeji lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/09/florocka-ft-sunkey-pamuregeji-lyrics.html