IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics

IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics
  • IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics. Hello all of songlyricshouse beloved visitors. This time Let me share :"IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics." we really hope that you like this IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics.

    IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics


    INTRO
     It's Iyanya

    VERSE 1  (DON JAZZY)
     Up to something, no be small thing
     Check my melody stop the dulling
     Back to my baby, wait I'm coming
     Me and Iyanya we up to something
     Up to some boku, Richie Richie noni
     Bigger than Mavin, no be forming
     Dem dey feel me from Okokomaiko
     Down to Asia, Kullu they're calling
     If na for money, we get am plenty
     Ask me for money whenever you see me
     Una reason, when dey go dey feel me
     And dem go dey twale, when dey see me for tv

    CHORUS  (DON JAZZY)
     Ooh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
     Ooh oh oh, who give dem something wey dey make dem say

            (IYANYA)
     You know we get the master plan, to make the money pile up
     Look what you made me do
     You know say we never drop, we multiply
     Look what you made me do
     Up to something, no be small thing
     Bank is calling, money piling
     This na sure thing, we are balling
     So exciting, wanne nwatago

    VERSE 2  (IYANYA)
     Some people just dey make mouth
     For their money nah bundle
     We no dey see am at all oo
     We get mula, but we cant shout
     Na why your baby dey call oo
     No mercy, we still dey burning
     We no dey force, we still running
     We call shots, keep one hundred
     And go tell your bank to come borrow money
     And tell your sister to come jolly, yeh yeh
     Don't **** if you ain't got money
     Pay my dues, we only pay cash only
     Out of the road, so we steping at the jet
     Everybody feeling good, giving glory to the most high
     The money long, so we burn to the sundown
     Na celebration, we dey pop the whole night
     Some people dey just dey hate turn off we light
     But you know for Mavin no shaking

    CHORUS  (DON JAZZY)
     Ooh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
     Ooh oh oh, who give dem something wey dey make dem say

            (IYANYA)
     You know we get the master plan, to make the money pile up
     Look what you made me do
     You know say we never drop, we multiply
     Look what you made me do
     Up to something, no be small thing
     Bank is calling, money piling
     This na sure thing, we are balling
     So exciting, wanne nwatago

    VERSE 3  (DR SID)
     No time for no dulling on the way up
     Plenty dotti fit to cause you plenty hold up
     As you can see Don Jazzy got me turned up
     And nothing can stop me I'm all the way up
     To Duban, I’d be running every city
     All the fine girls, steady ringing on we celli
     Hot stuff, na we "gbono feli feli
     And if you hear the base, feel the *****
     It's been a long time coming no be moi moi
     When you hear the music keep trending, no be moi moi
     Money stacked up to the ceiling, no be moi moi
     You making us our rules, when we dey spending no be moi moi
     The people sweating, dey feel the heating
     We in the kitchen, someting cooking
     No baking soda, the game is over
     We sitting on top wanne nwatago

    CHORUS  (DON JAZZY)
     Ooh oh oh, who do this thing wey dey make dem say
     Ooh oh oh, who give dem something wey dey make dem say

            (IYANYA)
     You know we get the master plan, to make the money pile up
     Look what you made me do
     You know say we never drop, we multiply
     Look what you made me do
     Up to something, no be small thing
     Bank is calling, money piling
     This na sure thing, we are balling
     So exciting, wanne nwatago
                        

    You are reading: IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics


    Thank you for reading this IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics.

    That was IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics

    That was IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading IYANYA ft. DON JAZZY AND DR SID - Up To Something lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/09/iyanya-ft-don-jazzy-and-dr-sid-up-to.html