HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics

HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics
  • HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics. Hi al of regomodoslinux.blogspot.com beloved visitors. This time Let me share :"HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics." hopefully you like this HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics.

    HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics



    CHORUS  (HARRYSONG)
     After the reggae play the blues
     The blues the blues
     Make you do as I do
     I do, I do
     Enjoy yourself baby boo
     Bae boo, bae boo
     Even your boo get a boo
     A boo, a boo
     Share the gala, share the booze
     The booze, the booze
     Everybody wanna groove
     They groove, they groove
     As far as E-money dey pay
     Dey pay, dey pay
     Skiibii o pop champagne oh ah ah

    VERSE 1  (OLAMIDE)
     Bobo see baddo wey dem dey bu
     Dey bu, dey bu
     He dey tell Amokachi the bull
     The bull, the bull
     See money for floor like swimming pool
     The pool, the pool
     Eh dey gimme wings like Redi bull
     The bull, the bull
     Baby anything you want make I do
     I do, I do
     I no be tiger back to my bull
     My bull, my bull
     Oya now, our master oh
     E dey gbadun oh
     If your body touch omoge she go get belle
     Jesu…

    CHORUS  (HARRYSONG)
     After the reggae play the blues
     The blues the blues
     Make you do as I do
     I do, I do
     Enjoy yourself baby boo
     Bae boo, bae boo
     Even your boo get a boo
     A boo, a boo
     Share the gala, share the booze
     The booze, the booze
     Everybody wanna groove
     They groove, they groove
     As far as E-money dey pay
     Dey pay, dey pay
     Skiibii o pop champagne oh ah ah

    VERSE 2 (KCEE)
     Ladies call me talk and do
     I talk, I do
     Cos I no dey for Cock and bull
     The bull, the bull
     Dance for reggae, dance my blues
     The blues, the blues
     Na turn by turn life dey do
     Dey do, dey do
     Oya my madam
     Dance for me my madam
     I like how you gbalam
     I will spend you many dollar eh
     Oya my madam, dance for me my madam
     I like how you gbalam
     I spend you my dollar eh

    CHORUS  (HARRYSONG)
     After the reggae play the blues
     The blues the blues
     Make you do as I do
     I do, I do
     Enjoy yourself baby boo
     Bae boo, bae boo
     Even your boo get a boo
     A boo, a boo
     Share the gala, share the booze
     The booze, the booze
     Everybody wanna groove
     They groove, they groove
     As far as E-money dey pay
     Dey pay, dey pay
     Skiibii o pop champagne oh ah ah

    VERSE 3   (IYANYA)
     Baby say am more than good
     His good, his good
     Na me dey put am in the mood oh
     In mood, in mood
     Baby come over my place oh
     My place, my place
     Make you Dance the reggae, dance the blues
     The blues, the blues
     If you give am to me I go take am
     Take am
     I like the way you dey shake am
     Shake am
     call me daddy, I go call you mummy
     I like the way you dey take am
     Take am
     Na only you wey no dey fake am
     Fake am
     I call you mummy
     Just call me daddy
     Because

    CHORUS  (HARRYSONG)
     After the reggae play the blues
     The blues the blues
     Make you do as I do
     I do, I do
     Enjoy yourself baby boo
     Bae boo, bae boo
     Even your boo get a boo
     A boo, a boo
     Share the gala, share the booze
     The booze, the booze
     Everybody wanna groove
     They groove, they groove
     As far as E-money dey pay
     Dey pay, dey pay
     Skiibii o pop champagne oh ah ah

    VERSE 4  (OREZI)
     No go think am na dollar we spend no be cefa
     Ah ah
     Na enjoyment i dey, cos me no come this life to suffer
     Eh eh
     Enugu girls dem like to do
     To do, to do
     As long as you get money to boost
     To boost, to boost
     Baby your baka big like toolz
     Like toolz, like toolz
     Follow me come and pay your dues
     Your dues, your dues
     I know that you’re feeling the nigga oh
     Nigga oh
     And na my money, you feeling the nikka oh
     Nikka oh, nikka tinini tanana nita
     Sapala biko ntaa

    CHORUS  (HARRYSONG)
     After the reggae play the blues
     The blues the blues
     Make you do as I do
     I do, I do
     Enjoy yourself baby boo
     Bae boo, bae boo
     Even your boo get a boo
     A boo, a boo
     Share the gala, share the booze
     The booze, the booze
     Everybody wanna groove
     They groove, they groove
     As far as E-money dey pay
     Dey pay, dey pay
     Skiibii o pop champagne oh ah ah
                        

    You are reading: HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics


    Thanks for your visit to this songs lyric.

    That was HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics

    That was HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading HARRYSONG ft. OLAMIDE, IYANYA, KCEE & OREZI - Reggae Blues lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/11/harrysong-ft-olamide-iyanya-kcee-orezi.html