P SQUARE - Away lyrics

P SQUARE - Away lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • P SQUARE - Away lyrics
  • P SQUARE - Away lyrics. Hello all of Regomodoslinux.blogspot.com visitors. This time we will share :"P SQUARE - Away lyrics." i hope that you like this song lyric.

    P SQUARE - Away lyrics



     Ileke lo’ma jiya

     If I tell you say girl I love you
     I love you
     See the men dem, demma want you
     But I need you
     I say make I tell you what you don’t know
     Say many many don go
     As you dey my side girl I don blow
     But still girl I don’t know
     Cause e we get many many I do’s
     Wey get plenty aso ebi
     Anything ma-man do
     Plenty plenty eyes dey see
     Ileke lo’ma jiya

     Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
     If you hold me tight, I go treat you right

     Girl if any man put asunder, away
     Thunder na for thunder, away
     Run down we no go run down, away
     We go jump bumper to bumper, away
     Girl if any man put asunder, away
     Thunder na for thunder, away
     Run down we no go run down, away
     We go jump bumper to bumper, away

     Some of them dem dey package
     Forget about the marriage
     No be all about the money
     Money, e go vanish
     But na true love go dey humble you, humble you
     No do gra gra good luck go dey sample you
     Iyeh yeh

     If I tell you say girl I love you
     I love you
     See the men dem, demma want you
     But I need you
     I say make I tell you what you don’t know
     Say many many don go
     As you dey my side girl I don blow
     But still girl I don’t know
     Cause e we get many many I do’s
     Wey get plenty aso ebi
     Anything ma-man do
     Plenty plenty eyes dey see
     Ileke lo’ma jiya

     Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
     If you do me right, I go treat you right

     Girl if any man put asunder, away
     Thunder na for thunder, away
     Run down we no go run down, away
     We go jump bumper to bumper, away
     Girl if any man put asunder, away
     Thunder na for thunder, away
     Run down we no go run down, away
     We go jump bumper to bumper, away

     Na where the bagga dey
     Fire burn them, all of them
     You see non of them, dey wish you well oh
     Only true love go dey humble you, humble you
     No do gra gra good luck go dey sample you
     Iyeh!

     If I tell you say girl I love you
     I love you
     See the men dem, demma want you
     But I need you
     I say make I tell you what you don’t know
     Say many many don go
     As you dey my side girl I don blow
     But still girl I don’t know
     Cause e we get many many I do’s
     Wey get plenty aso ebi
     Anything ma-man do
     Plenty plenty eyes dey see
     Ileke lo’ma jiya

     Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
     If you hold me tight, I go treat you right

     Girl if any man put asunder, away
     Thunder na for thunder, away
     Run down we no go run down, away
     We go jump bumper to bumper, away
     Girl if any man put asunder, away
     Thunder na for thunder, away
     Run down we no go run down, away
     We go jump bumper to bumper, away

     Ileke lo’ma jiya
     Ileke lo’ma jiya
                        

    You are reading: P SQUARE - Away lyrics


    Thank you for your visit to this songs lyric.

    That was P SQUARE - Away lyrics

    That was P SQUARE - Away lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading P SQUARE - Away lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/11/p-square-away-lyrics.html