TIMAYA - Pity 4 Us lyrics

TIMAYA - Pity 4 Us lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • TIMAYA - Pity 4 Us lyrics
  • TIMAYA - Pity 4 Us lyrics. Hi al of Regomodoslinux.blogspot.com beloved visitors. This time I will share :"TIMAYA - Pity 4 Us lyrics." we really hope that you like this song lyric.

    TIMAYA - Pity 4 Us lyrics


    VERSE 1
     Eh, yeah
     Mr Biggie man o, Mr Poor man o
     Fellow Nigerians o, sebi una dey hear me o
     No be Wetin dem talk o
     This was not what dey promised us o
     Dem tell us say dem go bring the change o
     Oh no no, no no no
     As things dey go, situation e just dey bad o eh
     As day dey break things e just dey hard o
     No food to chop, everyday dollar dey rise o
     See the people don dey cry o

    CHORUS
     Oh no no no no
     Pity for us o, pity for us o
     Politicians please pity for us o
     Na beg we dey beg o, see my people don dey die o
     Please pity for us o, politician please pity for us o
     Oh no no no no

    VERSE 2
     I believe in Nigeria with all my life
     I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o
     Anywhere I go na Naija
     Anything I do na Naija, anywhere I go to Naija
     See my houses is na for Naija
     I invest in my Naija, everything I plan for Naija
     Politician show some love o

    CHORUS
     Oh no no no
     Pity for us o, pity for us o
     Politician have mercy on us o
     Na beg we dey beg o
     E don dey the thing don dey bad o
     Please pity for us o
     Politician please pity for us o
     Oh no no no no

    VERSE 3
     Oh Naija
     Iworiwo, Iwori
     Iworiwowo, Iwori
     Iworiwo, Iwori
     Iworiwowo, Iwori
     As we sit down dey complain today our gragra e full for body
     As we dey complain for here our own e full our body o
     Search your conscience o
     We self we no good try
     Make we live right o
     We self we no dey try
     I no say everyday politician dey steal our money
     I no say politician carry our money go oversea
     People dey die
     Politician just dey smile o
     People dey die o
     Their children dey oversea

    CHORUS
     Pity for us o, pity for us o
     Politician have mercy on us o
     We don dey die o, anything we do o
     Please pity for us o, politician have mercy on us o
     Oh no no no no
     This is painful o
                        

    You are reading: TIMAYA - Pity 4 Us lyrics


    Thank you for reading this TIMAYA - Pity 4 Us lyrics.

    That was TIMAYA - Pity 4 Us lyrics

    That was TIMAYA - Pity 4 Us lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading TIMAYA - Pity 4 Us lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/11/timaya-pity-4-us-lyrics.html