2BABA - Hold My Hand lyrics

2BABA - Hold My Hand lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • 2BABA - Hold My Hand lyrics
  • 2BABA - Hold My Hand lyrics. Hello all of regomodoslinux.blogspot.com beloved visitors. This time I will share :"2BABA - Hold My Hand lyrics." we really hope that you like this 2BABA - Hold My Hand lyrics.

    2BABA - Hold My Hand lyrics


    INTRO
     Life has been tough, we come to get the small food they are sharing.
     Sometimes, the food has flies in it.
     People keep pushing us when we are in the queue.
     The mosquitoes bite us in the night, I just want to go home, but those people dem burn our house.

    CHORUS
     Touch a life today
     Touch a life today
     Try to touch a life today
     Touch a life today
     Touch a life today
     Try to touch a life today

    VERSE 1
     Throughout for history
     Them dey talk am say no man is an island [them dey talk am]
     For history
     Them say one tree can never make a forest [them dey talk am]
     As e come be so
     Wetin you get to show?
     Wetin you get to say?
     Wetin you go do for the matter?
     Hold my hand
     I’ll hold your hand
     We go dey stronger
     Do something for another man
     Bring out the laughter
     All we need is one love
     All we need is one love, one heart

    CHORUS
     Touch a life today
     Touch a life today
     E no matter wetin you get
     Try to touch a life today
     Touch a life today
     Touch a life today
     As you dey work, you dey successful
     Say make you touch a life today

    VERSE 2
     As you dey work you dey pray
     Make e better, make you hamma, make you successful
     And if e work for you
     Remember say some people dey
     Dem never belleful
     I say na one drop of water
     Dey create an ocean eh
     So make we join hand together
     To better our nation
     So if I do for one person
     Yo do for another person
     Na so we go dey multiply all out blessing
     And if e getti one lesson wey we don learn for this world
     Is greatness dey inside every person eh
     So if you believe in good
     And you believe in humanity
     Let’s stand forward
     And let the people laugh up in reward

    CHORUS
     Touch a life today
     Touch a life today
     E no matter wetin you get
     Try to touch a life today
     Touch a life today
     Touch a life today
     As you dey work, you dey successful
     Say make you touch a life today
     Touch a life today
     Touch a life today
     E no matter wetin you get
     Try to touch a life today
     Touch a life today
     Touch a life today
     As you dey work, you dey successful
     Say make you touch a life today
                        

    You are reading: 2BABA - Hold My Hand lyrics


    Thanks for your visit to this 2BABA - Hold My Hand lyrics.

    That was 2BABA - Hold My Hand lyrics

    That was 2BABA - Hold My Hand lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading 2BABA - Hold My Hand lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/12/2baba-hold-my-hand-lyrics.html