IYANYA - Odoyewu lyrics

IYANYA - Odoyewu lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • IYANYA - Odoyewu lyrics
  • IYANYA - Odoyewu lyrics. Hello all of regomodoslinux.blogspot.com visitors. On this occasion Let me share :"IYANYA - Odoyewu lyrics." we really hope that you like this song lyric.

    IYANYA - Odoyewu lyrics


     Odo ye wu
     I wonder wetin dem talk
     Baby na me, tell me wetin you talk
     Your body matter, for this our love
     My baby na me, baby ogini nafior
     Remember say e don tey
     My baby no be today
     This our loving ooooo
     No forget just yesterday
     You been dey use me dey pose
     Say this na him ooooo

     Oh God help me, God help me
     Sister help me, come help me
     Carry go market, how market
     Baba ibeji
     Wa bami be, wa ba me be
     Wa bami be, wa ba me be
     She no go go, she no go go
     I love her so, I love her so
     Telemi, telemi
     S’odo mavin
     My coco-butter
     I go buy you anything
     Wa telemi, telemi
     S’odo mavin
     My coco-butter
     I go buy you anything

     Help me shout hallelujah eeh
     This our loving oooo eeh
     Help me shout hallelujah eeh
     Say no me oooo eeh
     Help me shout hallelujah eeh
     See loving oooo eeh
     Help me shout hallelujah eeh
     Say no me oooo

     Odo ye wu
     Tell me wetin I do
     I dey find money
     Na e make I come back mile2
     My love no **
     Ibi ghetto wey I find you
     I go make am up to you
     Odo ye wu
     Remember say e don tey
     My baby no be today
     This our loving ooooo
     No forget just yesterday
     You been dey use me dey pose
     Say this na him ooooo

     Oh God help me, God help me
     Sister help me, come help me
     Carry go market, how market
     Baba ibeji
     Wa bami be, wa ba me be
     Wa bami be, wa ba me be
     She no go go, she no go go
     I love her so, I love her so
     Telemi, telemi
     S’odo mavin
     My coco-butter
     I go buy you anything
     Wa telemi, telemi
     S’odo mavin
     My coco-butter
     I go buy you anything

     Help me shout hallelujah eeh
     This our loving oooo eeh
     Help me shout hallelujah eeh
     Say no me oooo eeh
     Help me shout hallelujah eeh
     See loving oooo eeh
     Help me shout hallelujah eeh
     Say no me oooo
                        

    You are reading: IYANYA - Odoyewu lyrics


    Thanks for your visit to this songs lyric.

    That was IYANYA - Odoyewu lyrics

    That was IYANYA - Odoyewu lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading IYANYA - Odoyewu lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/12/iyanya-odoyewu-lyrics.html