REEKADO BANKS - Standard lyrics

REEKADO BANKS - Standard lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • REEKADO BANKS - Standard lyrics
  • REEKADO BANKS - Standard lyrics. Hello all of Regomodoslinux.blogspot.com visitors. On this occasion I'll share :"REEKADO BANKS - Standard lyrics." we hope that you like this REEKADO BANKS - Standard lyrics.

    REEKADO BANKS - Standard lyrics



     Produced by ALTIMS

    INTRO
     Mavin
     Standard
     Standard
     Standard
     Another gbedu wey dey burst

    VERSE  1
     We no dey spend on budget
     Influential spendin
     And if I catch you for there
     Omo ma se’leni
     Awon temi de ti wole
     Formation aiye
     E je ka le won lere
     E je ka le won lere
     Omo gutter d’onile
     Omo gutter d’olona
     E w’omo t’on ta breadi
     O ti d’onile ni banana
     I no dey bend down select
     My money plenty
     I get proper connect
     Influential spendin

    CHORUS
     Everything wey I do is standard
     Car wey I drive is standard
     Girl wey I carry standard
     I no dey ever do sub-standard yoh
     I say you is standard
     I say me is standard
     Oya my people standard
     You no dey ever do sub-standard

    VERSE  2
     Is about time to hear the verse 2 yeh
     This girl, a ye
     If you dey feel me
     Make you no dey kaku yeh
     You ready for the cruise yeh
     Biggy money full for the robber-band
     Got shoes everything no be lie, man
     We aren’t trip on stand
     See I get goons wey dey hold me down
     Oya, oya, oya, rewind selecta oo
     Baby oya whine to the centre oo
     Oya give them the lamba oo
     Altims, oya give them instrumental oo
     Omo gutter d’onile
     Omo gutter d’olona
     E w’omo t’on ta breadi
     O ti d’onile ni banana
     I no dey bend down select
     My money plenty
     I get proper connect
     Influential spendin

    CHORUS
     Everything wey I do is standard
     Car wey I drive is standard
     Girl wey I carry standard
     I no dey ever do sub-standard yoh
     I say you is standard
     I say me is standard
     Oya my people standard
     You no dey ever do sub-standard

    VERSE  3
     All my people pray, dem dey pray for blessin
     All my people pray, dem dey pray for blessin
     K’ori b’awa se, make we call on blessin
     K’ori b’awa se, k’a le fe beyonce

    OUTRO
     Yeah, yeah, say Reeky standard oo
     Jazzy standard oo
     My manager is standard oo
     My brother, Kaka standard oo
     Hmmm, hmmm, woi woi wohh
     Woi woi wohh ehh
     Ahh, Ree
                        

    You are reading: REEKADO BANKS - Standard lyrics


    Thanks for your visit to this songs lyric.

    That was REEKADO BANKS - Standard lyrics

    That was REEKADO BANKS - Standard lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading REEKADO BANKS - Standard lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/12/reekado-banks-standard-lyrics.html