MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics

MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics
  • MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics. Happy a nice day all of Regomodoslinux.blogspot.com beloved visitors. This time Let me share :"MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics." hopefully you like this song lyric.

    MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics


     Produced by UNKLE BEAT

    INTRO  (MEDIKAL)
     You dey feel am?
     Bɔ me din ma me
     Unkle before we start anything
     I want dem know say you don dey mad, abi?
     You don dey craze, abi?
     You no dey sing party
     You too dey rock party
     Have fun with it
     AMG baby

    CHORUS  (MEDIKAL)
     See I know say you know say I dey love you die
     Mmhmm [you dey scatter ma heart oh]
     See I know say you know say I dey love you die
     Mmhmm [you dey scatter ma heart oh]

    VERSE 1  (MEDIKAL)
     She dey scatter ma medulla
     Wagye ne din w) Sukura
     Ghana girl, she get mula
     [You dey scatter ma heart oh]
     She dey scatter ma medulla
     Wagye ne din wɔ Sukura ooh
     Naija girl, baby go down go down whine for me mmhm
     Many things dem talk talk
     So many many things dem dey talk talk
     [I dey love you die]
     Me then you go dey walk walk
     Only me and you we go walk walk
     [I dey love you die]
     See the way dem dey envy
     See the way dem dey envy
     [I dey love you die]
     Haters plenty, go down low and whine for me
     [I dey love you die]

    CHORUS  (MEDIKAL)
     See I know say you know say I dey love you die
     Mmhmm [you dey scatter ma heart oh]
     See I know say you know say I dey love you die
     Mmhmm [you dey scatter ma heart oh]

    VERSE 2  (MEDIKAL)
     Bɔ me din ma me
     Me nnyɛ sure, ɔnnyɛ banker [daabi]
     Ɔyɛ bet a, Supa [ok]
     She say I fuck up, fuck up Karmasutra
     Wan'drive a no taxi
     Joo boy me yɛ no Uber [me nnyɛ no long]
     Anaa wo se grand theft things
     Simple kyerɛ a, okada
     Dai nam dai nam de day
     I go protect you like condom today
     Forgetti obia na yɛn play
     Hennessy sa a, yɛ de asana mix kube
     Dai nam dai nam de day
     I go protect you like condom today
     Forgetti obia na yɛn play
     Hennessy sa a, yɛ de asana mix kube

    CHORUS  (MEDIKAL)
     See I know say you know say I dey love you die
     Mmhmm [you dey scatter ma heart oh]
     See I know say you know say I dey love you die
     Mmhmm [you dey scatter ma heart oh]

    BRIDGE  (MEDIKAL)
     She dey scatter ma medulla
     Wagye ne din w) Sukura
     Ghana girl, she get mula
     She dey scatter ma medulla
     Wagye ne din wɔ Sukura ooh
     Naija girl, baby go down go down whine for me mmhm

    VERSE 3  (FALZ)
     Yeah, I dey love you die, this be titanic
     You too sharp for ma eye, edo me like magic
     I want dodge but you dey see my tactics
     Attention, I dey need psychiatric
     You for give me time sef, lemme try plan it
     Now I’m stacked on you like a bad habit
     My fantasy, me and you should get married
     This is original love, no be counterfeit
     I remember when we jam for Kumasi
     When we being there dey catch fire for the party
     I dey for corner dey scope you but you sabi
     When you smile back, click eye adey happy
     I be boss, I dey brag to ma paddy
     You dey hot, you dey turn my agbari
     See the work, ebi just like agbani
     Then I told MDK I dey fancy the aunty
     So he tell Unkle make he knock this

    CHORUS  (MEDIKAL)
     See I know say you know say I dey love you die
     Mmhmm
     See I know say you know say I dey love you die
     Mmhmm [you dey scatter ma heart oh]
                        

    You are reading: MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics


    Thanks for your visit to this MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics.

    That was MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics

    That was MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading MEDIKAL ft. FALZ - Love You Die lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2019/01/medikal-ft-falz-love-you-die-lyrics.html