TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics

TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics
  • TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics. Hi al of song lyrics beloved visitors. On this occasion we'll share :"TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics." we hope that you like this TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics.

    TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics


     Produced by SHIZI

    INTRO
     Oo oh, leh go
     Shizi
     Eh bababa

    CHORUS  (DAVIDO)
     Eh shout out
     To everybody shout out
     And all my people shout out
     Oh shout out eeh eh
     Shoutout
     Everybody, shout out
     My sexy lady, shout out to you
     Eh shout out eeh eh
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, everybody shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, leh go
     Leh go, kekwanu

    VERSE 1  (TIMAYA)
     Shalla to my guys and shalla to my niggas
     All the people, the people wey believe us
     Shalla to my friends and my people all mi fellas
     Anytime I come see the boys dema jealous
     Sometime I ago go [go go]
     Dem bi say mi ama koko [koko]
     I dey make them dey kolo [kolo]
     So the people snap photo
     Long time ago go
     Dem say me I dey kolo
     Now I dey made them snap photo
     The people dem believe me eh

     Anytime I come say the people happy
     I dey make everybody jolli
     See all my lady they whine paapy
     See the girls dem want to hug me

     Right now bend down
     Sexy body come bend down
     All my Djs bombam
     All my fellas oya bend down

    CHORUS  (DAVIDO)
     Eh shout out
     To everybody shout out
     And all my people shout out
     Oh shout out eeh eh
     Shoutout
     Everybody, shout out
     My sexy lady, shout out to you
     Eh shout out eeh eh
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, everybody shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, leh go
     Leh go, kekwanu

    VERSE 2  (DAVIDO)
     Baby girl make you shake down
     Please don’t break am
     Shizi make am, ah am
     Obio try to delete kwanu
     Please don't fake am
     A fit to mate her too [oh yea yea yea]
     Owankwo kanu
     After she comes again my baby make we go oh
     A pretty girl from isal’eko
     She say she hear my song on the radio
     She wanna be in my video
     If you come around den go holla
     All de girls dema holla
     All my guys oya shalla [gboza]
     Cause every top mi say reggae
     Oya show me your baebe
     Oya shake your ikebe
     One time for the Dj
     Rolli back if you feel me

    CHORUS  (DAVIDO)
     Eh shout out
     To everybody shout out
     And all my people shout out
     Oh shout out eeh eh
     Shoutout
     Everybody, shout out
     My sexy lady, shout out to you
     Eh shout out eeh eh
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu, everybody shalla
     Kekwanu, shalla
     Kekwanu
     Kekwanu
                        

    You are reading: TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics


    Thanks for your visit to this songs lyric.

    That was TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics

    That was TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading TIMAYA ft. DAVIDO - Kekwamu lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2019/01/timaya-ft-davido-kekwamu-lyrics.html