IYANYA - Hold On lyrics

IYANYA - Hold On lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • IYANYA - Hold On lyrics
  • IYANYA - Hold On lyrics. Hello all of Regomodoslinux.blogspot.com visitors. Now we will share :"IYANYA - Hold On lyrics." we really hope that you like this song lyric.

    IYANYA - Hold On lyrics


    VERSE 1
     Oh girl I know how you dey feel
     That kind feeling you dey feel
     Na the same way wey I dey feel
     But we no come sure if it be real
     I know you wan chop banku
     Boy I need beloma daku
     Honey its a critical situation
     Very tempting association

    CHORUS
     Chukwuma, Rebeka, Eugina she thief your man
     And if person fit to take your man
     I’m sorry to say that he is not your man
     Wetin be your own be your own
     If no be your own leave am alone
     We take it one step at a time
     We go get there some where some how

     Hold on
     When e enter you go feel am
     Make you no rush this girl
     Hold on
     When e enter you go feel am
     Hold on
     When its inside you go feel am
     Make you no rush this girl

    VERSE 2
     Take your time you know
     Love be like Russian roulette you know oh yeah
     I know say your time dey go
     But that no mean say romance be true love
     Oh baby take your time you know
     Girl I swear when I hold you na there you go know
     For now lets chill as we proceed na there you go know

    CHORUS
     Chukwuma, Rebeka, Eugina she thief your man
     And if person fit to take your man
     I’m sorry to say that he is not your man
     Wetin be your own be your own
     If no be your own leave am alone
     We take it one step at a time
     We go get there some where some how

     Hold on
     When e enter you go feel am
     Make you no rush this girl
     Hold on
     When e enter you go feel am
     Hold on
     When its inside you go feel am
     Make you no rush this girl

    VERSE 3
     Take your time you know
     Love be like Russian roulette you know oh yeah
     I know say your time dey go
     But that no mean say romance be true love
     Oh sexy girl toh bad
     E go sweet if you no rush
     You know I’m tempted to touch oh

    CHORUS
     Hold on
     When e enter you go feel am
     Make you no rush this girl
     Hold on
     When e enter you go feel am
     Hold on
     When its inside you go feel am
     Make you no rush this girl
                        

    You are reading: IYANYA - Hold On lyrics


    Thanks for reading this songs lyric.

    That was IYANYA - Hold On lyrics

    That was IYANYA - Hold On lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading IYANYA - Hold On lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2019/02/iyanya-hold-on-lyrics.html