OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics

OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics - Search for Millions of song lyrics HERE

Lihat Juga

  • OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics
  • OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics. Happy a nice day all of Regomodoslinux.blogspot.com beloved visitors. Now I am going to share :"OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics." we hope that you like this song lyric.

    OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics


    CHORUS
     Baba yetun yetun
     Ledi muni yedun yedun wa mi waba
     Baba yetun yetun di yefun jinala
     Kowe li du ku zue eh
     Baba yetun yetun
     Ledi muni yedun yedun wa mi waba
     Baba yetun yetun di yefun jinala
     Kowe li du ku zue eh

    VERSE 1
     Oya, oh my God they want to start again
     They want to start dey yarn
     They want to start to complain
     They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
     Those kind matter wey dey cause me pain
     I maintain to sustain, when I no see the cake
     Monkey dey work, baboon dey chop
     I dey hustle in vain
     How man go carry plane dey go Costain?
     Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain

    CHORUS
     Baba yetun yetun
     Ledi muni yedun yedun wa mi waba
     Baba yetun yetun di yefun jinala
     Kowe li du ku zue eh
     Baba yetun yetun
     Ledi muni yedun yedun wa mi waba
     Baba yetun yetun di yefun jinala
     Kowe li du ku zue eh

    VERSE 2
     Why you make the kids cry?
     Why you killing one another?
     Strong face for your brother like Custom wey dey border
     But nothing mega, nothing pai no dey bother
     Cause I know someday we go need each other
     But till then make you stay for your lane
     If I say the water white, no dey tell me you plain
     Respect my point of view, no look me like am insane
     Insane, eh, no look me like am insane
     Cause I dey tell you my pain
     When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain
     Poor man dey pack water inside him house with him plate
     Him plate, eh, enough propaganda, tell them "Da Pada"
     What is good for the goose is good for the gander
     And the youths are not confused
     We just dey wait make them finish before we go loose am

    CHORUS
     Baba yetun yetun
     Ledi muni yedun yedun wa mi waba
     Baba yetun yetun di yefun jinala
     Kowe li du ku zue eh
     Baba yetun yetun
     Ledi muni yedun yedun wa mi waba
     Baba yetun yetun di yefun jinala
     Kowe li du ku zue eh
     Baba yetun yetun
     Ledi muni yedun yedun wa mi waba
     Baba yetun yetun di yefun jinala
     Kowe li du ku zue eh
                        

    You are reading: OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics


    Thanks for your visit to this songs lyric.

    That was OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics

    That was OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics hopefully useful and you like it. Don't forget to visit other lyrics on this website.

    Your are reading OLAMIDE - 2Baba Zone lyrics, url address : https://regomodoslinux.blogspot.com/2018/10/olamide-2baba-zone-lyrics.html